
Abdulbasit Ayinde
- Flag inappropriate
- Show review history
Problem e don tey wey I don dey try to open this Bestgram app with my second phone number, and the app is telling me that I'm going to receive code in my app and never open it before please wetin cause am? And me, I dey except code from SMS they still keep say, only with my Bestgram app why that please?
41 people found this review helpful