Pidgin
Pidgin Bible na di holy Bible wey dem translate to Pidgin English. E dey easy to read and understand. Pidgin Bible dey make Bible sweet to read and you go enjoy dis Pidgin English translation well-well. Dis na di version wey Salem Egoh plus Jacobs Egoh translate.
English
The Pidgin Bible is the holy Bible that was translated to Pidgin English. It is very easy to read and understand. The Pidgin Bible makes the Bible pleasurable to read and you will enjoy this Pidgin English translation. This is the version that was translated by Salem Egoh and Jacobs Egoh. The Pidgin Bible has been Acknowledged by BBC, REUTERS and major churches worldwide.